Home # 2face 2FACE – Away And Beyond (ALBUM) LYRICS 2FACE – Ihe Neme

2FACE – Ihe Neme

2FACE - Ihe Neme
2FACE – Ihe Neme LYRICS

PLAY MUSIC [sc_embed_player fileurl=”http://www.vb2l.ciki.me/musics/2face Idibia – Ihe Neme.mp3″]

Tuale Tuale (Tuale)
I love you…I love you
Thank you…thank you
I love you
Thank you Thank you Thank you
Merci beaucoup
Obrigado
Gracias
Dan keso
Medarcel
Asantesana
Gatenga
Yatonga
I love you
Thank you

Verse 1:
Me I love the stereo
To the people on stereo
Make dem people no forget o
Make dem dance like sey no tomorrow
No be small thing
To be giving all the people what them wanting
Cos I know you know sey this na live show
For sure e no be Eenie Minnie Manie mo

Hook:
Whether from Kano or from Toronto
Shege yaro
Nothing like gidigbo
This jam that you feeling
No be beans oh
Cos in one time
I go change the beat oh

Abi no be change Wey you want?
Change is always constant
Oya change your style and change your pattern

Chorus:
Ihe neme
Ebelebe nya
Something want to happen
And its something I cannot tell you oh
Cos its something very very heavy oh
Ihe neme
Ebelebe nya
If there’s something you want to do
Make sure like W4 , you got the control
No time for story eh
No time for story
Sugar na jedi o
Make sure you are ready
Make you no miss something eh
No time for story
Sugar na jedi eh
Make sure you are ready
Make you no miss something eh

Verse 2:
I never see anything
Them never know wetin you want
Them never know what wetin wan touch them
Wan hit them
Want follow them

No be small thing
We be giving all the people what them wanting
Cos I know you know sey this na live show
For sure e no be Eenie Minnie Manie mo

Hook:
Whether from Kano or from toronto
Shege yaro
Nothing like gidigbo
This jam that you feeling
No be beans oh
Cos in one time
I go change the beat oh

Chorus:
Ihe neme
Ebelebe nya
Something want to happen
And its something I cannot tell you oh
Cos its something very very heavy oh
Ihe neme
Ebelebe nya
If there’s something you want to do
Make sure like W4 got the control
No time for story oh
No time for story
Sugar na jedi eh
Make sure you are ready?
Make you no miss something
No time for story
Sugar na jedi eh
Make sure you are ready?
Make you no miss something eh

Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro oh
Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro oh

Ihe neme
Ebelebe nya
Something want to happen
And its something I cannot tell you oh
Cos its something very very heavy oh

Ihe neme
Ebelebe nya
If there’s something you want to do
Make sure that W4 got the control
No time for story oh
No time for story eh
Sugar na jedi o
Make sure you are ready eh?
Make you no miss something
No time for story eh
Sugar na jedi eh
Make sure you are ready?
Make you no miss something eh