Home # 2face 2FACE – FACE 2 FACE (ALBUM) LYRICS 2FACE – U NO HOLY PASS

2FACE – U NO HOLY PASS

2FACE - U NO HOLY PASS
2FACE – U NO HOLY PASS LYRICS

PLAY MUSIC [sc_embed_player fileurl=”http://www.vb2l.ciki.me/musics/2FaceIdibiaUNoHolyPass.mp3″]

Hook
Hey, uuh
Some people be acting like they know it all
Hey, ooh
Some people be acting like they know it all
Hey, ooh, ai
Some people be acting like they know it all
Ooh

VERSE 1
See, see
See this type of thing wey we dey feel
Before you know, you don dey wan dey start to kolo small
I no go lie, we feel these things for real
Some people no believe e fit bring upon them downfall
It’s reality and you will see that it pays nobody
To be feeling that they know it all
Try to visualize what I feel
And I bet you what you’ll see will be a picture of a garden wall
If you try to push am down
Try to enter the town
Try to see wetin dey happen around
Na so them go dey bring you down
Before you know, you go dey for six feet under the ground
Ooh ah

CHORUS
Some be acting that dem know it all
But everybody knows that people rise and fall
Some rise up again just to stand up tall
And wiser and stronger
No matter how long you live
You can not learn it all
You go only do your best because you no go fit do all
So if you want to criticize me, talk small small
Cos you no holy pass, my brother

U no holy pass, my sister

VERSE 2
Hmm, some people when them see a wrong thing
They will start complaining
Until the complaining turn into shouting
Anytime they see a wrong thing
Them continue shouting
Until the shouting turn into traditional shouting
When them try to correct a thing
They will start to thinking
Until the thinking make depression start to set in
Makes them feel like outcast in
The society them live in
Because them lose them sense of belonging
But they would try to push am more
Try to open every door
but then negativity starts to set in
So when them try to stop the complaining and the shouting
Them no go fit because e don be spiritual something
People take advantage of them being
’cause them realizing
that these people have some spiritual fighting
So them start to use them head
Use am like dustbin
All the problem of the nation
Them be dumping, in them head
Slavery will start to set in like Amistad
Oh, I know you seen the making
And them start to do almost anything, almost fighting
cos instinctively them need surviving
But the scavengers would join them more
They will push them to the floor
And to collect all the people them belonging

But like a goat that has pushed to the wall
we are ready, ready to start to do the fighting
so, we are go gun them down
run them all around
We a go chase them outta we town
Una sabi, we go gun down them
Before them go know, them go dey for six feet under the ground
Oh oh

REPEAT CHORUS
U no holy pass, my sister