Home # 2face 2FACE – GRASS 2 GRACE (ALBUM) LYRICS 2FACE – 4 Instance

2FACE – 4 Instance

2FACE - True Love
2FACE – 4 Instance LYRICS

PLAY MUSIC [sc_embed_player fileurl=”http://www.vb2l.ciki.me/musics/2Face Idibia – 4 Instance.mp3″]

Ala oyi e (4x)

VERSE 1
See, for instance
Say I be one wey dem give chance
Say I be one wey dey make plans
For all man to benefit abi
To make we disagree
I fit to create chance
But now I am not of importance
Cos now I am looking from a distance
And that’s why you give them the chance
To do all that and
To turn us to victim of circumstance
Them just dey ignore our existence
Them take excuse dey use excuse to buy chance
Ai, them no know say we dey
Them dey use us dey play
And we get another singlance
anytime we stand for resistance
hold them in the act of exploitance
Abi we just be living in a trance, lord
Oh my God!
Ala oyi e!

CHORUS
If you feel what am feeling
If you feeling my flow
And you know say it is so
Ala oyi e!
In your house or you in a motor
and you dey a go slow
Ala oyi e!
you feel that this thing is affecting your being
And is killing your soul
Ala oyi e!
Ala oyi e!
For the thing wey you see
Wey edey make you ala oyi e!
See this type of thing we we dey feel
Wey edey make we dey want to dey
Ala oyi e!
Even if I want to dey cheat
I go still dey want to dey
Ala oyi e!
Stand, look around you
And I bet you go dey want to dey
To dey ala oyi e!.
Ala oyi e!
For the thing wey u see wey make you ala oyi e!

VERSE 2
For instance
Say emi Baale of Nigerians
Shey I go dey respect your own stance
Shey I go create a scenery for better to plenty
To dey make we dey give chance
Instead of to dey pack the money go France
To make suffer to full in abundance
Dem make me to wanrun away
To a place where ebi say
I go dey feel like Europeans
Where them go respect my skills for instance
Where them no go just dey dey play pranks
On top of people wey walk away
Wey give them the key
To dey chop to their substance
When them dey just we be freelance
Their looting no dey give us the chance
Repentance no dey their plans eh
Edey create annoyance for my heart
So ala oyi e!

REPEAT CHORUS

Ala oyi e (4x)

VERSE 3
Make we dey give chance
Instead of to gather money
Wey edey go France

Ala oyi e! till fade