Home D Dagrin DAGRIN – STILL ON THE MATTER (ALBUM) LYRICS Dagrin – Skin 2 Skin

Dagrin – Skin 2 Skin

Dagrin -  Skin 2 Skin
Dagrin – Skin 2 Skin LYRICS

PLAY MUSIC [sc_embed_player fileurl=”http://www.vb2l.ciki.me/musics/DaGrin – Skin To Skin.mp3″]

(1st verse)
I used 2 be d one wey
dem dey call dagrin,how u dey fel
me bro wen i dey do my thing,i cum
lyrically cum spin d thing,this
one wey i bring is title skin 2 skin,body
cum jam body,get on d dance floor
lyk u no send nobody,and make u
move,make u catch d groove and
raise d groove ,my groove and u
ready 2 fool,get ur body in the
girl,girl why u wanted to be,be,be
make una just follow me,na me be
dagrin,u no say na me,definitely
one day we dey go carry grammy,e
jo e s’amin,cos i am what i am,my
full grand no b head like big head
lyk cocoyam,i no b lyk those one
wey dey flow tackle,we don go all
around d world,una still local,chicks
2 gbadun my style,guys dey feel
my music wey dey make dem high,i
just b d one 2 put dem 4 d right mood
cos right here 4 ur neighbourhood.
Chorus
Dead body jam body,oh,make
u hold sumbody,so make u na no stiff
body so make una body cum jam body.

(2nd verse)

this joint dey esendenba,as
i dey rule gbedu sum pple say na
ebu,but anyhow dey yarn we go bubble,i
no u feelin bros make u chop knuckle,dem
no know say i fit bring the new flava
wey many pple don dey target lyk
unripe guava(dey wan pluck am),cos
me no get tym to waste,for dis game
lyrically no b copy of face,make
u feel d vibe,no matter ur tribe,make
u dey move as u dey feel,make u smell
d flow,anytym the wind dey blow,na
d matter,make u enter ur body na
d matter,u wanna know how we dey
do,calling ur friend abayomi,ruka
and chinedu,me and my homeboys
u know who fill dis squad,ej’alo
we gonna step 2 d dance floor,oh
boy,na me do the rap,EGOS,na d
bro wey dey cook d beat,if i cum
ur street,jo,make u feel the hit,make
no kit,thats exactly what it is

Repeat chorus

(3rd verse)
iya rapati,kilewa se ni party,party
si ma bere ni 4:30,ede ti sare de
lati 12:30,eyin le ma kokode eyin
lema gbeyin,kilode so fi party
seyin,motun wa bayin soro e tun
feyin,e le duro rara titi ta ma
fi bere,e malo e pade wa e ma repete,some
pple hear my flow dey say i don kolo,and
today u no say sumthhng like yellow,i
try 2 be myself not lyk ikerpalopelo,the
flow go make u bounce like a pillow,get
on d floor make i see u shake like
jelo,nigeria,all over africa,togo,morocco
and i still dey represent for congo,u
like my style make u stay make u
no go,i’m lyrically strong on
d field like babayaro while little
love 2 dey play me like mario,dey
use pako wazobia flavour like
zobo,e don tay no be today like
jaja of opobo.

REPEAT CHORUS TILL FADE