Home E Eldee [The Don] Eldee – Long Time Coming (ALBUM) LYRICS ELDEE – I GO YARN

ELDEE – I GO YARN

ELDEE - I GO YARN
ELDEE – I GO YARN LYRICS

me i go yarn
me i go speak my mind
me i go yarn
dem think say we blind
why am i people so poor
we cant take this no more

REPEAT CHORUS X2

as i reach yankee
i see say the life wey my people dem dey live na nonsense
as i reach yankee i see say to solve our problems e no hard : common sense
dem dey come here
dem dey see the way everything they work for here but dem just ignore
dem go reach house, go form the policies wey go make dem to richer ma people to poor
e don tey wey we don dey cry
wey we don dey hustle
wey we don dey die
e don tey, we dem dey chop money
when the average house for road is hungry

REPEAT CHORUS

we get land
plenty plenty land
We get energy
plenty plenty oil
plenty plenty sun
water dey jaburata
River Niger dey, River Benue dey
but for ordinary man, simple things to enjoy….. e no fit get

CHORE

water nko? e no dey
light nko? e nodey

Ordinary food to chop? e no dey
Ordinary house to sleep? e no dey

REPEAT CHORE

REPEAT CHORUS X2

I never thought a day will come when things will get so bad
i see young kids hustling….. it makes me so mad
we’re the biggest black nation
but no because; raise your voice and die among so many fear
the time is now and yes i will take my chances
attacking the villa untill ma Nation advances
alot of lame promises they never fulfil
oil rich people suffering still

Me i go yarn
It’s time to say no
It’s time to fight

Me i go yarn
It’s time to quite working and time to enjoy
It’s time to make advances
and time to get to us massess
It’s time to seperate what’s wrong from what’s right
It’s time to say No
It’s time to fight

Me i go yarn
It’s time to quite working and time to enjoy
It’s time to make advances
and time to get to us massess
It’s time to seperate what’s wrong from what’s right
Until dem change the plan

Me i go yarn
directly to the man
make we yarn
my people fear to die
why? we must try

Me i go yarn
directly to the man
make we yarn
my people fear to die
why? together, we must try

REPEAT CHORUS X2

Me i go yarn

ERRORS? HELP US RE-WRITE