Home L Lagbaja Lagbaja – 200 Million Mumu (The Bitter Truth) (ALBUM) LYRICS Lagbaja – Dust to Dust

Lagbaja – Dust to Dust

Lagbaja - Dust to Dust
Lagbaja – Dust to Dust LYRICS

PLAY MUSIC [sc_embed_player fileurl=”http://www.vb2l.ciki.me/musics/Lagbaja – DustTodust.mp3″]

GOD GOD BABA, GET THEM POWER
MAN FIT SHAKARA FOR SOMETIME
GOD GOD BABA, GIVE THEM POWER
ONE DAY ONE DAY, DUSK TO DUSK
THE ONLY ONE THAT HAS THE GRIP ON POWER IS GOD
ARE YOU A BELIEVER AT ALL?

CHAIRMAN, NA U SUPPOSE TO ANSWER THE QUESTION
ARE YOU A BELIEVER?
JEHOVAH IS NEVER DECEIVED. HE KNOW WHO DEY WORSHIP AM
ACTION SPEAKS LOUDER THAN WORDS
CHAIRMAN, AS U COME DEY YARN STORY IN GOD’s NAME
THIS NA HOW HIM DEY HEAR U, THIS NA WETIN GOD DEY HEAR
“WHO IS AS POWERFUL AS ME”?
I NO HEAR U WELL, U SAY GOD,
EVEN GOD
I DONT BELIEVE IN GOD
WHO IS GOD,
THE ONLY ONE THAT HAS THE GRIP ON POWER IS ME
OGA SIR, U DON MAKE BIG MISTAKE
YOUR OWN NA SHAKARA, INFACT TEMPORARY

GOD GOD BABA, GET THEM POWER
MAN FIT SHAKARA FOR SOMETIME
GOD GOD BABA, GIVE THEM POWER
ONE DAY ONE DAY, DUSK TO DUSK

YOU CAN CALL GOD’s NAME 1MILLION TIMES,
YOU CAN BUILD 1,000 CHURCH
JEHOVAH IS NEVER DECEIVED. HE KNOW WHO DEY WORSHIP AM
YOU MAY SPEAK IN TONGUES OF ANGELS,
FORM LYRICALS IN THE NAME
JEHOVAH IS NEVER DECEIVED. HE KNOW WHO DEY WORSHIP AM

GOD GOD BABA, GET THEM POWER
MAN FIT SHAKARA FOR SOMETIME
GOD GOD BABA, GIVE THEM POWER
ONE DAY ONE DAY, DUSK TO DUSK

YOU MAY FOOL 200 MILLION MUMU, SAY ONE THING NA ANOTHER
JEHOVAH IS NEVER DECEIVED. HE KNOW WHO DEY WORSHIP AM
NA THE TRUTH WEY DEY INSIDE YOU GOD DEY HEAR
NO ONE CAN RE-WRITE THE HIT STORY
JEHOVAH IS NEVER DECEIVED. HE KNOW WHO DEY WORSHIP AM

GOD GOD BABA, GET THEM POWER
MAN FIT SHAKARA FOR SOMETIME
GOD GOD BABA, GIVE THEM POWER
ONE DAY ONE DAY, DUSK TO DUSK

HOW CAN U SAY RULE OF LAW, ME I DONT BELIEVE IN RULE OF LAW
WHAT IS DEMOCRACY?
WE RUN DEMOCRACY HERE AND RULE OF LAW IS THE ONLY WAY TO GUARANTEE JUSTICE.
IT DOESNT MATTER
HAVE I ALWAYS SAY : JUSTICE DOES NOT END IN THIS WORLD
IT MAY BEGIN HEAR, BUT JUSTICE END IN THE WORLD TO COME

GOD GOD BABA, GET THEM POWER
MAN FIT SHAKARA FOR SOMETIME
GOD GOD BABA, GIVE THEM POWER
ONE DAY ONE DAY, DUSK TO DUSK

GOD GOD BABA, GET THEM POWER
MAN FIT SHAKARA FOR SOMETIME
GOD GOD BABA, GIVE THEM POWER
ONE DAY ONE DAY, DUSK TO DUSK

DUST TO DUST
ERUKU FUN ERUKU
ASHES TO ASHES

OBASANJO MAY BELIEVE THERE IS NO GOD
OBASANJO MAY SUPPORT INJUSTICE AND LAWLESSNESS
UNCLE ME BOLA IGE, WE NO DEY WORRY
JUSTICE GO COME ONE-DAY
FOR JOY COMETH IN THE MORNING
AUNTY MI ATINUKE AYA IGE TO MOYE
KASHIMAWO ABIOLA
FELA MI ANIKULAPO
THE INJUSTICE PLENTY REPETE
HOW MANY MANY MANY WE GO SING FOR SONG?
KEN SAROWIWA
THE INJUSTICE PLENTY REPETE
JUSTICE DEY COME ONE-DAY

WHEN GOD BABA ASK U ON JUDGEMENT DAY
NA WETIN U TAKE ALL THIS POWER DO SELF?
I HAVE MADE MONEY, I HAVE MADE TOO MUCH MONEY