Home LYRICS to Nigeria Hottest Singles Oritse Femi – Better ft Vector

[LYRICS] Oritse Femi – Better [Remix] ft Vector

0

DOWNLOAD SONG OR VIDEO

Click Here To Comment

Intro:
Young D on this one Ooo!
Oh! No no
Ore mi dakun te pa mo se re
Ka ye ma pe e lo le
Se b’aiye ti e lo wa je
Ma lo se akobata fe gbe re

Oritzefemi (Verse 1)
Because idle mind is a devil’s workshop
Person wey no work
E no go chop
And if you hustle hard
You’ll not get to the top
All these your beggi-beggi go get full stop

So Ajibole le le
Ajibole e no dey Oo
Ajibole le le e no go dey

Chorus:
I say
If e better for every man Oo
Every woman
Everybody
Ajibole e no go dey
If e better for every man Oo
Every woman
Everybody
Bambi Allah no go dey

Vector (Verse 2)
V. E. C.
Oritzefemi
Oritzefemi
How people go do the work wey no dey?
How you wan make dem show the love wey no dey?
How I wan respect the boss wey no dey pay?
How you wan enjoy salary when the pay no dey tey?
I dey fear for the future of the ********
Cos men no dey ******
But we see am as dem dey *********
If e better for every man and woman as a fact
I wouldn’t have to feature on this track
If to say life easy for the places like Ajegunle
Omo boys for their no go dey spray bullet
But I wonder why thief go dey aim me now
E wan rob me but my body no dey pain me now
Even meself no say no be today
All the yarns i dey yarn e don tey
If to say security dey for night
Ajibole no go dey

Bridge:
Ajibole le le
Ajibole e no go dey
Hahaha! Ehn! Ole e no catch ole
E go dey

Chorus

Sangbene de-de de-de
Sangbene de-de de-de Vector

Sangbene de-de de-de hmmmmm
Sangbene de-de de-de Ole! Ole!! Ole!!! (2x)

Oritzefemi (Verse 3)
Sufferation for my country dem yapa
If you be poor man for this country na yawa
Boys come dey join ILLUMINALITY
Nobody wan die for this poverty
Government no dey send their citizen
Make the youth dem dey enter the street
Omo e no matter ona ta gbe gba
All we need is Pounds and Dollars
Chey na because of say we dey lack of cash
Make some North men dey commit suicide
Omo I dey beg Oh Oo! (Omo I dey beg Oh Oo!)
Make Iponju no go dey
If man dey work
And the money dey come beggi-beggi no go dey

Oritzefemo

Sangbene de-de de-de
Sangbene de-de de-de

Sangbene de-de de-de hmmmmm
Sangbene de-de de-de Ole! Ole!! Ole!!! (2x)

If you no get money for this world
You go just dey ******* your mate response
Ore dakun oo make you stay focus
We gat to get this money by fire by force
E no matter ona ta gbe gba
I don tire for this small-small naira
E no matter ona ta gbe gba
All we need is Pounds and Dollars

Chorus

Outro

DOWNLOAD SONG OR VIDEO
Click Here To Comment

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here