Home LYRICS to Nigeria Hottest Singles Lyrics: Skuki – Over the Mountain ft. Olamide

Lyrics: Skuki – Over the Mountain ft. Olamide

0

as we dey hustle hustle everyday

as we dey bustle bustle everyday

as we dey getting money, we dey spending money

cos the money dey come everyday

as e the blessing dey come in my way

naso the plenty people dey come my way

people wey need my help, i dey give them my help

cos oluwa dey bless my way ah eh

show me your shoki now

am blessed this one no be lucky now

we getting money we dey popular now

all the way from lekki to ikotun now

hustle so tey for my area

enemy wey calling me oluya

now dem see me halleluyah

tell all the girls

make them gbori wa

kan gbori wa eh over the mountains

over the hills eh

over the ocean na

over the sea ah

akoba adaba ah

we no go see eh

come rain come sunshine

baba you know the gist oh

ara o gbodo ni mi

emi o gbodo ri nira

iran ogede o kin sunkun ati de

ara o gbodo ni mi oh

ara o gbodo ni mi

emi o gbodo ri ni ra

iran ogede o kin sunkun ati de

ara o gbodo ni mi oh see me dey roll eh

see me dey ball eh

see me dey shine

enemies wan make i fall eh

skuki okuti

anikulapo fela kuti

getting money na my duty

enemies dem dey dull, they are booting

oya your shoki now

am blessed this one no be lucky now

we getting money e dey boku now

all the way from lekki to ikotun now

hustle so tey for my area

when dem dey calling me oluya

now i dey sing halleluyah

tell all the girls make them gbori wa

kan gbori wa over the mountains

over the hills eh

over the ocean na

over the sea ah

akoba adaba ah

we no go see eh

come rain come sunshine

baba you know the gist oh

ara o gbodo ni mi

emi o gbodo ri nira

iran ogede o kin sunkun ati de

ara o gbodo ni mi oh

ara o gbodo ni mi

emi o gbodo ri ni ra

iran ogede o kin sunkun ati de

ara o gbodo ni mi oh oya na’wo e soke

baba to bi mi moni na’wo e soke

laolu ogunniyi na’wo e soke

omolola mi oh na’wo e soke

otunba akin alabi na’wo e soke ah

otunba atunluse na’wo e soke ah

na’wo e soke ah

skuki baddo na’wo e soke

gbogbo ti nairabet oya na’wo e soke

ybnl beat lo tan

beat tan, beat tan

e rewind orin yen, beat ti tan

over over the top

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here