LYRICS to Nigeria Hottest Singles

Nigerian Lyrics, Nigerian Single Lyrics, Davido Lyrics, Wizkid Lyrics, Wande Coal Lyrics, Kiss Daniel Lyrics, 9ice Lyrics

[LYRICS] Davido “FIA”

FIA FIA. Dance make i dance. Give me love make i love Make no other one above Shordy wants a million dollar! ... Say make i wire wire Turn me to wanna cover [Maga o] She says all her friends are Livin' la vida loca I dey form Yemi my lover o Yeh! You for dey for me When the boy dey hunger I for die for you o! Ehy But you say, if you no get money! Hide your face, i hide my face Make another man pikin run my race

[Lyrics] Naira Marley, Falz, Olamide, Simi, Lil Kesh and Slimcase – Naija IssaGoal (Remix)

[Intro – Slimcase] What is this magic? I need that magic RubyLearnshii (E wa mo) Ah ah, taste the feeling Ko come online, on a on aCoca-cola diet Omo ahsay lo ma je igbati [Verse 1 – Slimcase] Banger is a goal Jersey ta won, first issa goal E ge ta ge wole gan issa goal Super eagles wan tutu goal Mikel Obi, gbayi John Ogu, gbayi Leon Balogun, gbayi Wilfred Ndidi, gbayi [Pre-Chorus – Olamide] Oya bebesia Issa goal Sangalow Issa goal Shana-wole Issa goal Escoba Issa goal Toros Issa goal Coca-Cola Issa goal

(Paul Okoye) Rudeboy – Nkenji Keke [Lyrics]

[Verse 1] Nne bia ke nunu Obi ba ka nu nu Ada che ta kwa nu Nde mmadu ga a biakwa nu nu Obi mara mma baby Nwanyi sara ngbada Oge e rugo kwa nu Mgbe anyi ga e bi kota nu [Hook] Imana e ga egbu mmadu le anya mmili eh O gba julu’m anya O gba julu’m anya Imana e ga egbu mmadu le anya mmili eh

Kiss Daniel “Yeba” [LYRICS]

Click Here To Comment Ah one, o de Ah two, o de de Ah three o de de de E yeh, yeba Sha ma se’gbadun, oyin momo Omo to ni...

[LYRICS] Niniola “OYIN”

Click Here To Comment Intro Nini de oh oh! Ran mi leti of the thinngs you do There is room to giving everything you do Let us take a...

Qdot “IJO GELEDE” [LYRICS]

talaka yato solowo oooo olowo yato sololaaaa olola yato soloroooo apo to kun fun owo o gbede larin ore bo gbo kiti bi Ogun akisa bo se saye lose ma bara re ooo ahn QDOT loruko miiii oh arapa re gangan arese jabata bo ba le Jo sa ma mi ole Jo Jo bata Jo Jo sekere dasho bori ko ma Jo bi jelede uh u uh huh koma Jo bi gelede Sewo le Jo bi ONI of IFE(sekere loba njo) Kijo mole bi ALAFIN OYO(sekere loba njo) Sekere loba njo Me I don’t care and I don’t want to know

[LYRICS] Tiwa Savage “MALO” ft Wizkid x Spellz

[Tiwa Savage:] Spellz on the beat Tiwa Savage on this one eyeh Wizkid e yo wamama Make you yarn am as the thing go[Wizkid:] This kind thing I never see oh My pressure dey high, calm me down oh oh My girl hold unto me oh Never ever leave me for crash oh Girl you dey make me shiver oh Girl if you leave I suffer oh With you I get no wahala oh I wan dey with you forever oh[Tiwa Savage:] Robo skeke robo skeke If no be you then tell me who oh Them go sempe Them go sempe Nobody messing with my boo oh Robo skeske robo skeske If no be you then tell me who oh Robo skeske Robo yeske Nobody messing with my boo oh[Wizkid:] Ma lo oh, Jor oh You give me love I’ve never seen oh oh

[LYRICS] Niniola “MOYO”

Click Here To Comment Ahan ahan ahan ahan I was foresaken A foreign believer don't foresake me I know am a sinner Lord pls wash all my sins awayyy Make...

Iyanya “IYANU” (Holy Water) [LYRICS]

pour water for my head oh shayo for the stress oh can’t come kill myself oh very very soon, things go fall in place oh no time to regret oh to the top i dey head oh me and my guys we dey soft on the side oh very very soon, things go fall in place oh iyanu ah shele o oluwa cover me iyanu ah shele o gba tu di gban gban iyanu ah shele o oluwa cover you

Aramide “JOWO” [LYRICS]

la la la la la la, la la la baby mo’n gbadun, all the things wey you dey do so tonight, duro ti mi i dey feel your ginger, i no fit to wait for later bo si bi and dance with me this your love, oh my god, i can’t describe how i feel this your love, oh ma ga, oh ma ga eheh e this your love, oh my god, i can’t describe how i feel this your love, oh ma ga, o ma ga baby jowo, mai lo, omode n se mi mai lo oh baby jowo, dakun o, omode n se mi mai lo this your love, oh my god, i can’t describe how i feel this your love, oh ma ga, oh ma ga eheh e this your love, oh my god, i can’t describe how i feel this your love, oh ma ga, o ma ga

TRENDING NOW