Omawumi
2BABA in d building
I dont wanna be a guest in ma home i no wan to dey feel like i be stranger with my very own i want my people back at home to live in peace and unity but dem wuru wuru people dey feed on wee…. like bread and tea and they blame the community untop the civil political ingenuinity and them people dem use spirituality like the mask, they hide their anxiety incase you no notice, there is guy on vacation called justice when it approaches, there will be manbling word like …….
Monkey work, baboo chop? fire in the jungle… what a bang bang
E be like say dem don see monkey. God forbid, me i no be surfer head one day, this country go better nd na me and u go do am together cause if we no cry, our peers go surfer and wuru wuru people go dey play diplomatic immunity untop public civil political ingenuinity and them people dem use spirituality like the mask, they hide their anxiety incase you no notice, there is zion vacation called justice when it approaches, there will be manbling word like …….
God forbid, me i no be surfer head one day, this country go better nd na me and u go do am together
2Face : I dey fear for the thing wey i dey see if i dey, dem must grade dem thief-ability this type of thiefing don dey turn insanity how long shall we wait for the poverty subsidy
Shey, na u {x3} need am pass? na only for ur moouth money sweet pass instead of make you go …… make all ur people to dey carry last
Many days for the thief, one day for the owner Asenageishe, ode iya….. we should hope and pray for the messaiah …………………………… and there is no reason to thief money i hope i pray one day only better things go dey come my way step aside curruption of yesterday and replace it with honesty today