Home O OMAWUMI OMAWUMI – Wonder Woman OMAWUMI – Today Na Today

OMAWUMI – Today Na Today

<?php echo get_the_title(); ?><figcaption class=on vibes2lyrics.com” src=”http://i0.wp.com/media.vibes2lyrics.com/uploads/2013/09/omawumi-wonder-woman.170×170-75.jpg” title=”<?php echo get_the_title(); ?> on VIBES2LYRICS.COM” width=”224″ height=”224″ /><?php echo get_the_title(); ?> LYRICS</figcaption></figure>
<p>PLAY MUSIC [sc_embed_player fileurl=”http://vb2l.ciki.me/remoteuploader/new/files/Today_Na_Today-Omawunmi.mp3″]</p>
<form>
<input type= .button { background-color: #000 ; font-size: 100%; font-family:Tahoma; font-weight: bold; color:#ffffff; }

Omawumi – Today Na Today

Its the time to unwind
Take the stress out of mind
The way the Hustle stay in mind
We’re moving forward, no rewind

Even if na 1-5, even if na work all night
even if na gala u dey sell from morning to evening time
even if you be panel beater
or even bank manager……
….. whatever you may be?

Today na Today
we must to scarter our head
dont care make una do the same
because the fire don dey, sing along
Today na Today
We must to prove out mark
sing and praise all day
….. because, i be Naija babe

Today na Today

Let your mind groove,
let your head down
making the move
if you work hard, play it hard?
just give your life a little groove

Even if na 1-5, even if na work all night
even if na gala u dey sell from morning to evening time
even if you be panel beater
or even bank manager……
….. whatever you may be?

Today na Today
we must to scarter our head
dont care make una do the same
because the fire don dey, sing along
Today na Today
We must to prove out mark
sing and praise all day
….. because, i be Naija babe

Today na Today

Bring it down now (x4)
Are you ready now (x4)

Even if na 1-5, even if na work all night
even if na gala u dey sell from morning to evening time
even if you be panel beater
or even bank manager……
….. whatever you may be?

Today na Today
we must to scarter our head
dont care make una do the same
because the fire don dey, sing along
Today na Today
We must to prove out mark
sing and praise all day
….. because, i be Naija babe