Home # 2face 2FACE – FACE 2 FACE (ALBUM) LYRICS 2FACE – KEEP ON ROCKING

2FACE – KEEP ON ROCKING

2FACE - KEEP ON ROCKING
2FACE – KEEP ON ROCKING LYRICS

PLAY MUSIC [sc_embed_player fileurl=”http://www.vb2l.ciki.me/musics/2faceIdibiaKeepOnRocking.mp3″]

INTRO
Yes o!
Nothing dey happen! (2x)
Catch the vibe, get the feelin
Yes o!

CHORUS
Catch the vibe and get the feeling
Tell me your man that you are willing
What I have is what I am giving
I’m really gon’ try to keep the love on high
Catch the vibe and get the feeling (Keep on rocking baby)
Tell me your man that you are willing (Keep on rocking darling)
What I have is what I am giving (Keep on rocking baby)
I’m really gon’ try to keep the love on high

VERSE 1 :: 2Face
Chei
As I dey waka dey go
Wetin I dey plan na a funky show
After the show, na the party o
The party go happen for my end o
Even if you no be my friend o
Come and parley with my friends o
Chikala go full e pass sayo
Sote point and kill, you go carry dey go
But the sayo go dey flow, go dey flow dey go o
So, police protection essential o
Police protection go plenty o
Wey even if you ready, you go smoke igbo (scruffled voice)
You go start to dey show yourself o
Come to the center and start to kolo
Start to be feeling like a monkey o
Hey, chei, chei, like a donkey o
Jump and touch the ceiling o
Help me to sing the singing o
Ha, I go spray una my money o
I go spread till the end of the party o
Cuz this kind party, you no go wan dey go
You no go know say some don dey show
This kind party no dey end o
This kind party they must to pursue you o

REPEAT CHORUS

VERSE 2 :: Da Natives
Okay, as we plan before
Na im we commot from gipsy o
H.I., check your time e o
The party dey start by ten on the dot e o
We no fit afford to be late e o
Na we suppose to arrange the place e o
Heyhey, na true talk na you dey talk e o
I check my time for the thing, e get e faulty o
Make you see as the thing dey delay o
You go think say na 8 bin dey knack e o
Oya, enter moto make we start dey go
Before 2Face start to dey worry o
But wait first, take phone, make you call am o
Make I call am, tell am, say we dey come e o
Make e no be like say we don lost e o
Tubaba, no lele, he go sing the show
But the hold up plenty for road e o
Which kind yawa be this e o
Thank God, we don reach the party o
Just in time which you tell us, them start the show
All the boys bin dey demo, dey flex o
I leke leke dey play for the kwan di yo
Oya, pass me the bottle and suck the yaro
Make I start dey quaff e o
Quaff and quaff till the end e o
Kolo, quaff, me sef, I go quaff e o

REPEAT CHORUS

VERSE 3
See, it is allowed to get naughty in this plantation, tonite (x2)
But you got, you got to do your guts some glory
Try to come without a gun
Do your guts some glory, try to come without a gun
Get yourself a partner, do just what you wanna
Do your guts some glory, try to come without a gun
Catch the vibe and get the feeling
Tell your man that you are willing

REPEAT CHORUS (till fade)