Home D D’Banj D’Banj – No Long Thing (ALBUM) LYRICS D’Banj – ALL THE WAY

D’Banj – ALL THE WAY

D'Banj - ALL THE WAY
D’Banj – ALL THE WAY LYRICS

PLAY MUSIC [sc_embed_player fileurl=”http://www.vb2l.ciki.me/musics/DBanj – All The Way.mp3″]

Ladies and gentle men
Once again its me the one and only D’Banj
This track here is called Ebong
That means to say its contegeous,
Its adventorous and its configurated to transmit
that same virus into your inner anatomy

Lets go

My mama say music no good
My papa say music no be food
But me i say na him i wan do
But dem sayh i must go to school

I try try try,
I do wetin mama say
I try try try,
I do wetin papa say
I try try try,
book no enter my brain
so i come start this music

All The way the way the way
All The way

Dance to this
Roll your waist
ROll am to the left
ROll am to the right

Dem dey stop me because i say No
dem dey look me like say i be fool
pastor call me to go back to school
dem take my passport so i no go travel

I try try try,
I do wetin mama say
I try try try,
I do wetin papa say
I try try try,
book no enter my brain
so i come start this music

All The way the way the way
All The way

Knod your head
Knod your yansh
Knod am to the left
Knod am to the right

All The way the way the way
All The way

Dance to this
Roll your waist
ROll am to the left
ROll am to the right

Big Yarnsh on the left and small on the right
Come roll am roll am (x..)

All The way the way the way
All The way

Knod your head
Knod your yansh
Knod am to the left
Knod am to the right

All The way the way the way
All The way

Dance to this
Roll your waist
ROll am to the left
ROll am to the right