Home D D’Banj D’Banj – No Long Thing (ALBUM) LYRICS D’Banj – Ask Me ft. Kween

D’Banj – Ask Me ft. Kween

D'Banj - Ask Me ft. Kween
D’Banj – Ask Me ft. Kween LYRICS

PLAY MUSIC [sc_embed_player fileurl=”http://www.vb2l.ciki.me/musics/DBanj – Ask Me ft. Kween.mp3″]

Men of now a-days
E o dey tey them to ask for something
Ask Me now…. Later them go say dem dey independent
Independent my Yansh
Criminal rude boy

Ewa wo omoge panshaga
Omode to’n re idi panshaga
Otu le patapata
Otu sile patapata
Panshaga
Otu ‘n re idi bi pepeye
SkiBanj

Now listen
I c this baby
fine fine baby opeke
her name na suzzy
she too like too much efizzy
all her own na money
she no even take am easy
this na conersation wey i get with this chiki o

She say :
D’Banj i wan buy moto
moto like moolu e
D’Banj i wan buy Gucci
c ur mouth like Gucci
D’Banj i wan buy Prada
i say i wan get money
shey u go make my life better
oya Ask Me

Wetin i go do for you,
wetin you go do for me
wey go make my body stand well?

Make you no worry

Wetin i go do for you,
wetin you go do for me
wey go make my body stand well?

Make you no worry

Ewa wo omoge panshaga
Omode to’n re idi panshaga
Otu le patapata
Otu sile patapata
Panshaga
Otu ‘n re idi bi pepeye
SkiBanj

Now Listen

I say i tire
i tire for this palava
i pick my turaya
say make i speak to anna
na him i call am
wether she go come make we fire
she begin halla
anna self don blow o

She say :
D’Banj i wan buy moto
shey baba e fun mi lowo moto nii?
D’Banj i wan buy Gucci
c ur mouth like Gucci
D’Banj i wan buy Prada
i say i wan get money
shey u go make my life better
You no Ask Me

Wetin i go do for you,
wetin you go do for me
wey go make my body stand well?

Make you no worry

(TILL END)