Home D D’Banj D’Banj – No Long Thing (ALBUM) LYRICS D’Banj – IKA ODA

D’Banj – IKA ODA

D'Banj - IKA ODA
D’Banj – IKA ODA LYRICS

PLAY MUSIC [sc_embed_player fileurl=”http://www.vb2l.ciki.me/musics/DBanj – Ika Oda.mp3″]

OK
EBAMI SO FUN BOBO YEN TO WA LEGBE
EBAMI SO FUN BEYBI YEN TO WA LEGBE
EBAMI SO FUN AUNTY YEN TO WA LEGBE

IKA O DA (X5)

LISTEN
I DON CLOSE MOUTH TOO MUCH
TIME DON REACH MAKE I TALK
SOMETHINGS WEY DEY HAPPEN WEY ME NO LIKE AT-ALL
YOU THINK SAY YOU BE GOD
WAN TRY TO SPOIL MY WORK
I SABI WETIN DEY DEM MIND
COS GOD DEY FOR MY SIDE
WHY YOU GO GET YOUR OWN
COME TRY TO TAKE MY OWN
YOU TRY TO STONE MY LIFE?

OK
EBAMI SO FUN BOBO YEN TO WA LEGBE
EBAMI SO FUN BEYBI YEN TO WA LEGBE
EBAMI SO FUN AUNTY YEN TO WA LEGBE

IKA O DA (X5)

LISTEN
THEM THINK SAY DEM GET SENSE
WANTO KILL YOUR LIFE WITH STRESS
ENEMY OF PROGRESS, ALL THEM THINK OF IS DEMSELVES
NA WHEN YOU GO WHEN REST,
NA THERE DEM GO WAN MESS
NA WHERE YOU GO WAN EAT
NA THERE DEM GO WAN SHIT
THEM GO DEY DO LIKE MASTER,
FOR INSIDE DEM BE MONSTER
DEM GO DEY DO LIKE OBA….
AIYE WON KO NI DA

OK
EBAMI SO FUN BOBO YEN TO WA LEGBE
EBAMI SO FUN BEYBI YEN TO WA LEGBE
EBAMI SO FUN AUNTY YEN TO WA LEGBE

IKA O DA (X5)

OK
EBAMI SO FUN BOBO YEN TO WA LEGBE
EBAMI SO FUN BEYBI YEN TO WA LEGBE
EBAMI SO FUN AUNTY YEN TO WA LEGBE

IKA O DA (X5)