- Advertisement - SCROLL DOWN FOR CONTENT

LYRICS to Nigeria Hottest Singles

Nigerian Lyrics, Nigerian Single Lyrics, Davido Lyrics, Wizkid Lyrics, Wande Coal Lyrics, Kiss Daniel Lyrics, 9ice Lyrics

[Lyrics] Ajebutter22 LAGOS LOVE

Ajebutter22 – Lagos Love Lyrics [Intro] Olorun Classic [Verse 1] You be like plantain chips when I been in traffic all day U be like 100 litres when fuel scarcity don dey You be like NEPA bring light for one whole night a day U be like road wey dem fix pothole just yesterday You be like police wey no ask for bribe Conductor wey dey get change I wonder where they found you Love to be around you Doesn’t look that way But it’s beauty that surrounds you Tanker wey no leak water Terminal wey no get hold up on a day of Redeem camp I no fit dey risk am But for you I go think am [Hook/Chorus] So baby let me be your Lagos love I wanna be your Lagos love

[Lyrics] Junior Boy ONE TRANSACTION

Junior Boy – One Transaction Lyrics [Intro] Eni ire ba wun ko na ?w?, (Yo Rexxie on this one) Ire wunmi mo na ?w?(I be the girl dem sugar, mo na ?w?) [Verse 1] Olorun orimolade ni bo ni oju re wa I need one transaction wey go change my whole life Because me i no won suffer any more As you dey bless me make you just dey bless me more oh [Hook] Na me know when my shoe dey pain me for leg oh If monkey dey sweat oh brother how you wan know oh Oun ni Bata mi shey’n dun Koko ka Mo ni bo ba lowo ni omo mi mo wa ga So I say baba , I no wan fall my family hand So no fall my hand at all at all

[Lyrics] Falz HYPOCRITE ft Demmie Vee

[Hook – Demmie Vee] People just dey do like say dem no dey shit People just dey do like say dem no dey breath oh People just dey do like say dey get superpower People just dey do like say dem no dey weak oh [Chorus – Demmie Vee] Ah ah ah ah ah Nobody wan dey sow where e no dey reap oh Everybody is a motherfucking hypocrite oh eh ah Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Davido “Pere” ft Rae Sremmurd & Young Thug [LYRICS]

Click Here To Comment Chorus: If I give you one pere (pere) You’ll be coming back to me, you’ll be begging for more And if I give...

[LYRICS] Dj Mewsic “Check Up” ft. Skales, Vector, Hakym The Dream

Verse 1 – Skales Dj Mewsic turn the music up I’ve seen this before they want me to flop I enjoy seeing my haters broken hearted I’ve been winning all ever since the day I started That’s why I’m wanting this forever you can have a day Took it to another level make them learn the hard way Everybody is an actor in my dream am living it to the fullest you can tell from every scene I cheated on life feeling like a crook All I do is win am living like a tpain hook Never get broke or get out of rich