Home O OMAWUMI OMAWUMI – Bottom Belle – Single{s} OMAWUMI – If You Ask Me

OMAWUMI – If You Ask Me

<?php echo get_the_title(); ?><figcaption class=on vibes2lyrics.com” src=”http://i1.wp.com/media.vibes2lyrics.com/uploads/2013/09/Scan.170×170-75.jpg” title=”<?php echo get_the_title(); ?> on VIBES2LYRICS.COM” width=”224″ height=”224″ /><?php echo get_the_title(); ?> LYRICS</figcaption></figure>
<p>PLAY MUSIC [sc_embed_player fileurl=”http://vb2l.ciki.me/remoteuploader/new/files/Omawumi-IfYouAskMe.mp3″]</p>
<form>
<input type= .button { background-color: #000 ; font-size: 100%; font-family:Tahoma; font-weight: bold; color:#ffffff; }

Chorus
If you ask me; na who I go ask?
The matter wey we see so, e tay wey e start
No be me go talk am, e heavy for mouth
If you ask me?The matter for ground?
Eh! Na who I go ask? (2x)

Verse 1
The reason for the reason for the reason why I’m soliloquizing yeah
The things wey I dey see, wey I dey hear, I no go lie e pass me
I want to tell the story and I’ve got to tell it from the starting
About a man, a woman, and their girl pikin
Wait till the second verse before my story begins

Chorus
If you ask me; na who I go ask?
The matter wey we see so, e tay wey e start
No be me go talk am, e heavy for mouth
If you ask me? The matter for ground?
Eh! Na who I go ask?

Verse 2
The woman travel leave her daughter with the husband
Home a-lonely (home a-lonely)
E no tay I begin see the man, his daughter and them dey play
Strong play (they play strong play)
A month later the daughter say her period delay
I ask her who touched her she say her daddy only
I don’t know what to say I don’t know what to tell her mother
E be like say she get belle

Chorus
If you ask me; na who I go ask?
The matter wey we see so, e tay wey e start
No be me go talk am, e heavy for mouth
If you ask me?The matter for ground?
Eh! Na who I go ask?

Bridge
Na who I go ask? Eh!
The story wey I talk e be like say I dey play
But all this type of things they happen everyday
Speak out or take some action abeg you no delay
No let matters worse pass as e dey as e dey

Chorus
If you ask me; na who I go ask?
The matter wey we see so, e tay wey e start
No be me go talk am, e heavy for mouth
If you ask me?The matter for ground?
Eh! Na who I go ask? (2x)

Repeat till fade