Intro Kokoma I stand by Adebisi Konga Omawumi’s baby Eh eh wonder (oh oh o) Kokoma I stand by Adebisi Konga (eh eh) Omawumi’s baby Eh eh wonder (eh eh eh) Eh eh wonder eh
Chorus Oga buy me bottom belle coolu my heart ehe Oga buy me bottom belle coolu my heart ehe Bonsuwe! Azikiwe Bonsuwe! Ah yo ah yo Bonsuwe! Azikiwe Bonsuwe! Ah yo ah yo o
Eh eh eh ah yo ah yo o Eh eh eh ah yo ah yo o
Verse 1 You tell me say you like me Me sef tell you my own eh When e reach to buy me fine things Iwo l’Aradite eh (eh) If I tell you say make you do better Try understand I say as a woman wey like plenty money Oya show me say fit shake your body You be chairman no be for mouth eh eh eh Chairman do something, kpamurege
Chorus Oga buy me bottom belle coolu my heart eh (coolu my heart eh) Oga buy me bottom belle coolu my heart eh (Everybody say) Bonsuwe! Azikiwe (aha) Bonsuwe! Ah yo ah yo Bonsuwe! Azikiwe (ehe) Bonsuwe! Ah yo ah yo o (oya Oliver)
Eh ah yo ah yo o (ehe ehe eh eh) Eh eh eh ah yo ah yo o
Verse 2 (Flavour N,abania) Flavour (eh) Omawunmi’s baby (eh) bottom belle Abo babo babo babo a bonsuwe Oya now Flavour (eh) Omawunmi’s baby bottom belle Abo babo babo babo abonsuwe The way you dey whine am go down down low (down low) E dey coolu my heart (oya Oliver) The way you dey shake your bum bum bum (ehe) E dey coolu my heart o oh o You want am for Naira or Dollar (oh yes) You want am for Pounds or Euro (of course) Anything for you baby coolu my heart o (coolu my heart o) Oya dancia dancia baby mi (oya dancia dancia) Porokoto porokoto ogini di(porokoto, porokoto) Yeh e dey coolu my heart o
Chorus Oga buy me bottom belle coolu my heart eh (coolu my heart eh) Oga buy me bottom belle coolu my heart eh (ogwaso) Bonsuwe! Azikiwe (I need to buy my bell bottom) Bonsuwe! Ah yo ah yo (I need to shop my own) Bonsuwe! Azikiwe (I need to do my hair) Bonsuwe! Ah yo ah yo o (Eh eh)
Oh uho ah yo ah yo o Oh o ah yo ah yo o
Kokoma I stand by Adebisi Konga Omawumi’s baby Eh eh wonder (he fall am for ground) Kokoma (he pick am for up) I stand by (he throw am there) Adebisi Konga (he throw am there) Omawumi’s baby Eh eh wonder Eh eh wonder eh
Flavour Omawumi’s baby bottom belle Abo babo babo babo abonsuwe Oya now Flavour Omawunmi’s baby bottom belle Abo babo babo babo abonsuwe
Eh ti ye ti ye Shey eh wo Mama Bonsuwe Mama zikiwe ihe